ASUU Extends strike my two month


ASUU Strike: Academic Staff Union of Universities explain three-week strike ultimatum

WIA DIS FOTO COME FROM,FESTUS KEYAMO/TWITTER

University lecturers for Nigeria don extend di ongoing strike by anoda eight weeks.

One official of di Academic Staff Union of Universities (ASUU) say dem dey extend di strike sake of say goment neva agree to dia demands.

Dis announcement dey come as di one month warning strike wey dem bin announce expire on Monday, 14, March 2022.

Prof. Abdulkadir Muhammad Danbazau, say di decision to extend strike na to allow di union and goment reach agreement in other to avoid any oda strike in future.

E say two months dey enough to for goment to do di right tin on di matter.

Comments

Top #10 Most Read

APC cancels NEC meeting

Amaechi Raises Alarm, Accuses Electoral Officials Of Rigging

3 things you should not share with friends or family members

Happy birthday Sinach

Jaden Smith Net Worth, Wiki, Biography, Age, Wife, Children, Religion, Nationality, Photos and More

Peter Obi Breaks Silence, Reveals Why He Visited Gov. Nyesom Wike

State Police: Why The Presidency Should Consider What Obasanjo Suggested

Nigerian Musicians Whose Baby Mamas Are Older Than Them